| Tongolo |
|
Me I be D'banj
my jamo friends dey call me ski banj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wetin dey make dem dey follow me
And the girls in club dey take them tops off for me
Even the guys dey ask from me, make I tell them the secret of my melody
Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko
Don jazzy
D'banj tell them the koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them the koko
I say make you show them the koko now
Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa ja tongolo
Tongolo se wo le tongolo
i say Omoge wa ja tongolo
As I dey waka on my own
I see one baby o
I nail her no be small
Why because she fine no be small
And her front no be small and her backside no be small
I yan her the truth and I yan the fact and her yan her no be small
She no won gree my own o
Until I yan her the koko no be small
Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko
Don jazzy
D'banj tell them the koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them the koko
I say make you show them the koko now
Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa ja tongolo
Tongolo se wo le tongolo
Omoge wa ja tongolo
Rap
Listen listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Seri kini mi,o ma gbe e lifted
Seri hips e ma file shifted
igo Oju e ma file tinted
Boyfriend e gon o wa evicted
Ko ma fi mo pe D'banj is addicted
Te ba sope no,maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile,t'on get eh twisted
Chorus till fade
|
| |
|